- Lyrics
- Album list
Fabian
-
My Load
Na who geti loadi wey you dey carry? Na who geti loadi wey you dey carry eee e?! Na who geti loadi wey you dey carry brother?
Call:Jesus You carry my load for me eee Res: You carry my loadi for me Call: Papa You carry my loadi for me yeee Res: You carry my loadi for me Call: Jesus You carry my loadi for me yeeee Res: You carry my loadi for me Call: Papa You carry my loadi for me yeee Res: You carry my loadi for me
Some people dey carry wetin no be dem own Dem dey take their mouth dey talk am I geti this, I geti that That thing no be your portion ee
Call: I no geti work e Res: Jesus e carry Call: When I'm broke eee Res: Jesus e carry Call: When I'm down ee e Res: Jesus e carry Call: When I'm lonely eee Res: Jesus e carry Call: You brake my heart Res: Jesus e carry Call: Eh! E carry e Res: E carry Call: All my troubles Res: Jesus e carry Call: All my trouble eee Res: Jesus e carry
Na Jesus Christ be the one Wey dey carry my loadi for me Na Jesus Christ be the one Wey dey carry my loadi for me
He came to die on the cross Just to carry my loadi for me He came to die on the cross Justto carry my loadi for me
Call: If I try narrate the things You do eee Res: Oga agbakam isi Call: the way You dey carry me like baby o o o Res: Ime dalam obim le Call: chim idi ebube Res: okoko o Call: The way You dey do me Res: I never know Find more lyrics at ※ Mojim.com Carry me comot for makoko You tush my life from head to toe The way You dey bless me double o e e! Res: Ewee chime e Call: you comot my life from trouble o, le le! Res: Chime e, eee Call: Daddy You carry my loadi for me, ya ya yaeee Res: you carry my loadi for me Call: I say You carry carry carry carry carry carry eee Res: You carry my loadi for me Call: You carry o, my loadi ee Res: you carry my loadi for me
Call: Eee Jesus you carry my load for me e e e Res: you carry my loadi for me
My blessing is not of this world e e e My success is not of this world yeee e Touch not my anointed Do my prophet no harm For who God has blessed No man no man can curse
Call: Anything I do e Res: Jesus e carry Call: Any song I sing ee Res: Jesus e carry Call: Anywhere I go Res: I'm blessed, I'm blessed, I'm blessed
Na Jesus Christ be the one Wey dey carry my loadi for me Na Jesus Christ be the one Wey dey carry my loadi for me
He came to die on the cross Just to carry my loadi for me He came to die on the cross Justto carry my loadi for me
Call: Eee Jesus You carry my load for me Res: you carry my loadi for me Call: Jesus You carry eee, You carry eee, You carry eee Res: you carry my loadi for me Call: Jesus You carry my load for me ee Res: you carry my loadi for me Call: you carry my load ey, You carry my load e, papa ee Res: you carry my loadi for me Call: you carry, you carry, you carry, you carry my load e Res: you carry my loadi for me...
-
|